
Oxlade
Singer


Oxlade released his debut project. OXYGENE Download & Stream The Project Here: https://fanlink.to/OxladeOxygene Weakness Produced by Lussh Live Guitars - Ope Abodunrin Lyrics Oh no no no Dey your Dey make I Dey my dey Make you no go use your dey disturb my day Boy ox ...yeah ... kripo! Verse 1: My friends warn me say Make I no near that girl Make I no near this shawtty o Oh nana See them warn me say your ways e no too pure say your way is too dutty o Too dutty o.. Bridge: Something must to kill am man o And e be like say na you go finish my money o (I want to love you) Something must to kill a man o E be like say na you Go scatter my brain one by one o Go tear me limb by limb o Chorus : Now I realize sey Oh ah oh ah ,you be my weakness o And you be my sickness o And I don’t wanna cure my self from you Oh ah oh ah ,you be my weakness o you be my sickness o Anything Wey you say make I do (I do) Ori mi ti fe dabaru (for you) Every other girl na balu (balu yeah) Anything wey you say make I do (I do) Nkechi make we rendezvous (devous) I Dey loose control baby who are you yeh Bridge : I no fit sleep, I no fit chop without you I fit die for you ... Boy oxlade oh uh oh I just dey blush you I arrest lussh for you Cause I am in love with you Verse 2 : My friends warn me say Make I no near that girl Make I no near this shawtty o (Na so I change am for them ,I tell them say) Se Dan Dan ,se Dan Dan ni Efimisile se Se Dan Dan ni, na she I want to marry gan gan ni Bridge: Something must to kill am man o And e be like say na you go finish my money (I want to love you) Something must to kill a man o E be like say na you Go scatter my brain one by one o Go tear me limb by limb o Chorus : Now I realize sey Oh ah oh ah ,you be my weakness o And you be my sickness o And I don’t wanna cure my self from you Oh ah oh ah ,you be my weakness o you be my sickness o Anything Wey you say make I do (I do) Ori mi ti fe dabaru (for you) Every other girl na balu (balu yeah) Anything wey you say make I do (I do)
Download subtitle files for this content
No subtitle files available for this title.

Oxlade
Singer