
DJ Neptune
Singer
![DJ Neptune - Nobody (feat. Joeboy & Mr Eazi) [Lyric Video]](https://wsrv.nl/?url=https%3A%2F%2Fpbcdnw.aoneroom.com%2Fimage%2F2024%2F10%2F24%2Fa57e77d5c389432370533a63be4d189d.jpg&w=1200&output=webp&q=80)
![DJ Neptune - Nobody (feat. Joeboy & Mr Eazi) [Lyric Video]](https://wsrv.nl/?url=https%3A%2F%2Fpbcdnw.aoneroom.com%2Fimage%2F2024%2F10%2F24%2Fa57e77d5c389432370533a63be4d189d.jpg&w=400&output=webp&q=80)
Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/Greatness2 Lyrics Tune in to the king of sounds and blues Greatness DJ Neptune Joe boy pon deck Nkà n to ba fé lo ma get sè kó ma lò bè a wó Body on check check check Atarò dò òmò you dey pepper dem a ah Toyin tomato causing gobé o Lepa jó pé pé ré pé jo wo ma sé me le sé ye I don’t wanna hear say I don’t wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don’t wanna hear say I don’t wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don’t wanna see you with Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No Don’t wanna see you with Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No It’s your boy Eazi, Zagadat Baby this your body no be here I tell you say you fine you no dey hear Me I no be dun di dun di I see you with Soji Soji Anyway me I no go care Na only you I dey want I swear So no waste time baby mà rò sé o ye Cos E be you I want, E be you I dey want o I go prove my love, I go give risk it all o a e e I don’t wanna hear say I don’t wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don’t wanna hear say I don’t wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don’t wanna see you with Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No Don’t wanna see you with Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No Baddest Joe joe joe boy pon deck DJ Neptune, hit me The best of magic Sounds of Neptune Connect with DJ Neptune Twitter: https://www.twitter.com/deejayneptune Facebook: https://www.facebook.com/Deejayneptune Instagram: https://www.instagram.com/deejayneptune Site: http://www.djneptune.net Soundcloud: https://soundcloud.com/deejayneptune
Download subtitle files for this content
No subtitle files available for this title.

DJ Neptune
Singer