
Victony
Singer


#victony #omahlay #joshlyricsjl @vict0ny @OmahLay @JOSHLYRICSJOSH Soweto Remix Lyrics [Verse 1][Victony] Call all your brokoto No go dey slogodo oh Body dey draw me like ogbono oh Body Dey rise my tonono oh I say call all your brokoto no go dey slogodo oh Girlie dey burst my bololo oh Girl make I salute your commodore oh [Chorus] Girl if you balanciego I give you paper Oh no go do me Diego, my Maradona Girl if I lap your soweto, na Maphorisa Girlie your back e be tornado And I go follow your craze go Craze go Big Boss Vette “Pretty Girls Walk' Official Lyrics & Meaning | Verified Big Boss Vette “Pretty Girls Walk' Official Lyrics & Meaning | Verified [Verse 2][Victony] Tunde don dey Craze oh Ehhh for your waist oh And I go pay for your lace oh I go dey for your ways oh Tunde don dey Craze oh Ehhh for your waist oh And I go pay for your lace oh I go dey for your ways oh [Verse 3][Omah Lay] Whine your waist Tomiwa Igbodare Chidera Aboki babe Mutumina If she get yansh, I go carry am Let me check your arеa, wetin dey your cylinder 20KG еach one, when I fill the gas I go carry am But something must to kill a man, A man must die People wey kill Jesus Christ, Common Soldiers Your Aba, Onitsha and Iweka, I wan go there 'Cause whenever I look in your eyes, nothing I see inside than your yansh My village people hating, hating your waist, they can't tolerate it My girlie no dey dey sit, dey seat for wetin Your type no plenty [Chorus] Girl if you balanciego I give you paper Oh no go do me Diego, my Maradona Girl if I lap your soweto, na Maphorisa Girlie your back e be tornado And I go follow your craze go Craze go
Download subtitle files for this content
No subtitle files available for this title.

Victony
Singer