
Peruzzi
Singer


Official video for "Hypertension" by Peruzzi. Stream "Hypertension" on all stores: https://ONErpm.lnk.to/Hypertension-TIN Video Directed by Olu The Wave. Follow Peruzzi https://instagram.com/peruzzi_vibes https://twitter.com/peruzzi LYRICS Ikebe wey you carry for section Don cause hypertension I see the signboard (signboard) Wey say warning (warning) Cause your body dangerous But me I no dey hear word (hear word) I dey here till morning (morning) And that’s on period If na style (You get style) If na moves (You gat moves for days) Sotey-sotey-sotey Other guys dem hoping boya You get something for them Nothing, nothing for them This thing wey you carry for section E don cause hypertension Oh ye ye ye Ye ye ye Ikebe wey you carry for section E don cause hypertension Oh ye ye ye Ye ye ye This thing wey you carry for section E don cause hypertension Hypertension tension Ikebe wey you carry for section E don cause hypertension Mami what you working with Oh baby show me working Show me working Show me working Hey! See person figure Man dem wan figure your body Or make I take better picture My people gats see this your body (this your body) If na style (You get style) If na moves (You gat moves for days) Sotey-sotey-sotey Other guys dem hoping boya You get something for them Nothing, nothing for them This thing wey you carry for section E don cause hypertension Oh ye ye ye Ye ye ye Ikebe wey you carry for section E don cause hypertension Oh ye ye ye Ye ye ye This thing wey you carry for section Don cause hypertension Hypertension tension Ikebe wey you carry for section Don cause hypertension Ouuu ouuu Ouuu ouuu Ouuu ouuu #Peruzzi #hypertension
Download subtitle files for this content
No subtitle files available for this title.

Peruzzi
Singer