
Joeboy
Singer


Rising Afropop star JOEBOY releases the video for "ALL FOR YOU", one of the lead tracks from his standout debut EP "LOVE & LIGHT" Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyLoveAndLightEP LYRICS Yeah yeah yeah yeah She wan Break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me Wey she want she no wanty nobody She wan Break up with her bobo ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody I don’t feel like I deserve your love oh baby e no Dey be like sey I deserve your love oh mama I don’t feel like I deserve your love oh baby It don’t feel like I deserve your love oh mama ‘Cause am all for you Make you no fear don’t you bother Elele Girl I’m all for you make you no fear ko se normal I can be that somebody Somebody If you need this somebody Baby you can call on me I can be your company eh Somebody, somebody If you need this somebody I can be your company Baby you can call on me (yeah) She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody She wan break up with her bobo cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody (yeah yeah yeah yeah) I don’t feel like I deserve your love oh baby E no dey be like sey I deserve your love oh mama I no dey feel like sey I deserve your love oh baby It don’t feel like I deserve your love oh mama ‘Cause am all for you Make you no fear don’t you bother Elele Girl I’m all for you make you no fear ko se normal She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody Joeboy pon deck! Song Credits: : Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus & Kevin Chukwuneye Akpewe Keep up to date here: http://www.empawaafrica.com/ https://www.instagram.com/empawaafrica/ https://twitter.com/emPawaAfrica Watch emPawa 100 Videos Here: https://bit.ly/31hURbD Watch emPawa Africa Exclusives Here https://bit.ly/2Mypea9 Watch emPawa Room Here: https://bit.ly/2XEcXFq Watch emPawa Live Here: https://bit.ly/2XLvj8z Keep up to
Download subtitle files for this content
No subtitle files available for this title.

Joeboy
Singer