
Joeboy
Singer


Joeboy continues his ascent with his debut album, "Somewhere Between Beauty & Magic", a celebration of love in its myriad forms. “Working on this project was life changing — I met a version of myself I never knew before,” JOEBOY says of the project, recorded over the last year with a team of producers including such notables as Dëra, BeatsbyKO, Killertunes and E Kelly. “The plan was to come up with a title that best describes love, without actually using the word love, hence Somewhere Between Beauty & Magic. Because love is a perfect blend of beauty and magic.” Download & Stream: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM Lyrics Do de do do Do de do De do do Do de do De do do Do de do Food for my table Mula for my hand If you no send when I no get before No worry me I understand Shebi olowo laye mo Abi ki n mo fe so Na who work wey go chop Na wetin my papa talk Remember just the other day Nobody wan dey look my face The Gbedu scatter the place Na Baba God gimme the grace oh Na why I no dey complain When bad belle dey We dey jolly these days But wetin my papa say be say Who no like better thing Who no like better thing oh no Who no like better thing o ye ye ye ye Who no like better thing Wetin be the point Why the boy dey hustle Everything na by grace No be by your muscle Shebi olowo laye mo Abi ki n mo fe so Na who work wey go chop Na wetin my papa talk Ya ya ya ye Wetin be the point If I get kpa and I no settle my boys If I dey okay and I no give mama joy Na when you get the money dem go call you sure boy Wetin be the point If I get kpa and I no settle my boys If I dey okay and I no give mama joy Na when you get the money dem go call you sure boy Remember just the other day Nobody wan dey look my face The Gbedu scatter the place Na Baba God gimme the grace oh Na why I no dey complain (why I no dey complain) When bad belle Dey (when bad belle dey) We dey jolly these days But wetin my papa say be say Who no like better thing (ye ye ye) Who no like better thing oh no Who no like bett
Download subtitle files for this content
No subtitle files available for this title.

Joeboy
Singer