
Joeboy
Singer


Joeboy continues his ascent with his debut album, "Somewhere Between Beauty & Magic", a celebration of love in its myriad forms. “Working on this project was life changing — I met a version of myself I never knew before,” JOEBOY says of the project, recorded over the last year with a team of producers including such notables as Dëra, BeatsbyKO, Killertunes and E Kelly. “The plan was to come up with a title that best describes love, without actually using the word love, hence Somewhere Between Beauty & Magic. Because love is a perfect blend of beauty and magic.” Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM Lyrics Joeboy ‘ pon deck I wanna talk about the things I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey i dey feel) I no dey say what I no mean So if I tell you sey I like you e be real (ye) You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya open your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Pull up on your matter and I’m always on time Sey na only you other girls on the side Do them chuku chuku Like sey na porcupine And I like your way so I must say You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so) Abi na jazz wey you do me mi o
Download subtitle files for this content
No subtitle files available for this title.

Joeboy
Singer